[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com [00:00.17]I Don Blow - Timaya/Shayo Pisanta [00:02.37]Ah [00:02.72]Ah [00:03.25]Ah [00:03.75]Ah [00:04.42]Check this one [00:04.95]Check this one [00:05.55]Check this one [00:06.44]Everybody-body-body-body-body-body-body [00:08.48]Uru ga gbu mmadu le [00:10.26]I don come again oh [00:12.47]Timaya match up the place oh [00:14.49]Place oh [00:15.22]Oh-oh oh-oh chai [00:18.34]Everybody say [00:19.25]Well I say na who be the baga [00:21.25]Who be the baga [00:21.88]Everybody say na who be the maga [00:23.79]Eh-eh eh-eh oh-oh [00:26.96]Everybody everybody say [00:28.37]See [00:28.75]I don show I don show [00:30.59]Aproko people I won make una know [00:32.88]See all the way from Port Harcourt [00:35.07]I break into their Lagos market [00:37.46]See some people don dey vex [00:39.43]Eh my brother man [00:40.36]Me I come here to flex [00:42.05]See it's the gift and the grace eh [00:44.33]Why I blow today na by Him grace eh [00:46.56]Some people want to write about me [00:48.67]Everybody say we all na human being [00:50.88]Sotey dem say I dey smoke marijuana [00:53.34]This marijuana don make me dey hammer [00:56.17]I get one tory for you eh [00:58.09]I go dey sing and everybody go dance eh [00:59.85]Everybody go dey dance eh [01:00.61]But I get one thing for you [01:02.26]Everybody dance eh [01:03.15]Oh-oh oh-oh [01:04.15]Whether you like am [01:05.17]Everybody dance eh [01:06.68]Whether you no like am [01:07.55]Everybody dance eh [01:08.74]Timaya don blow oh-oh [01:11.28]I don blow oh-oh [01:13.41]Whether you like am [01:14.41]Everybody dance eh [01:15.57]Whether you no like am oh-oh [01:17.89]Timaya don kpolongo [01:19.15]Timaya don kpolongo eh [01:20.34]I don kpolongo [01:21.21]Timaya don kpolongo eh [01:22.69]See some say I too [01:23.90]Dey big up my chest [01:25.19]Everybody just begin to confess [01:27.47]Anywhere I waka go [01:28.62]Dem say I be the best [01:29.56]Hey my brother man [01:30.55]My style is different from the rest [01:32.06]Eh egberi papa one of Bayelsa [01:34.62]Anytime I enter enemies dey scamper [01:36.87]Eh eh na fire fire eh [01:38.88]Mama and papa wanna kpaya kpaya eh chai [01:41.53]If na lie them know me wella [01:43.70]Everybody make una stroll to Bayelsa [01:46.31]Make you ask Goodluck Jonathan [01:48.17]Timipre Sylva na me be the master [01:50.79]I came and I saw and I conquered [01:52.94]I decide to change my name to Timaya [01:54.98]Yaba Alaba the king of commercial [01:57.41]Eh chai King of commercial [01:59.17]Whether you like am [02:00.34]Everybody dance eh [02:01.74]Whether you no like am [02:02.53]Everybody dance eh [02:03.47]Timaya don blow oh-oh [02:05.92]Me I don blow blow blow [02:07.99]Everybody say you like am [02:09.25]Everybody dance eh [02:10.38]Whether you no like am [02:12.54]Timaya don blow oh-oh [02:15.30]I don kpolongo oh-oh [02:17.18]Everybody say [02:17.98]I make many artists [02:18.90]Go back to their city [02:20.22]Write better rhyme [02:21.09]And do better beat chai [02:22.63]Everybody I'm physically fit [02:24.57]Musically my guy I swear I dey fit [02:26.66]Wahala dey [02:27.76]Make I give you some lectures [02:29.38]Musically my guy na me be professor [02:31.78]Eh everybody hip-hop hurray [02:33.84]Dem mama dem mama Chineke me [02:36.23]Shayo master give them the magic [02:38.46]Shayo be santa [02:39.46]Give them the magic eh [02:40.87]Robo robo shikaraba [02:41.98]Dengo robo nibo robo [02:42.94]Shikaraba dibaraba eh ah [02:45.28]I say shayo master [02:46.48]Give them the magic [02:47.65]Show dem give dem [02:48.66]Show dem the magic eh [02:49.97]Riba raba ribaraba [02:51.03]Senkerebe ribayaba [02:52.07]Shapuriba sankanda reyan [02:53.81]Whether you like am eh eh [02:56.08]Whether you no like am eh eh [02:58.36]Timaya don blow oh-oh [03:00.60]Me I don blow blow Chineke me [03:03.53]You like am oh-oh [03:05.19]Whether you no like am eh-eh [03:07.52]Timaya don kpolongo oh-oh [03:10.63]Kpolongo oh-oh [03:12.39]See some people say [03:13.45]Make I start collabo [03:14.76]But dem no know say [03:15.73]Collabo follow for promo [03:17.27]Dem say make I try to [03:18.40]Come out with my own [03:19.28]So that everybody go [03:20.38]Know say me I be pro eh [03:22.00]Dem say me I no go [03:23.09]Fit do am again eh [03:24.35]I don come to put [03:25.32]Bad belle to shame eh [03:26.57]Chai I dey come with the hook [03:28.50]The next thing everybody [03:29.71]Go call me a crook chai [03:31.36]It's not by my power eh [03:32.76]It's not by my power eh [03:33.82]It's not by my might eh [03:34.79]I say it's not by my might eh [03:36.02]Na Jehovah dey do am eh [03:37.78]Na me be my ogologonma my God eh [03:40.49]I say not by my power eh [03:41.74]I say e no be my power eh [03:43.06]It's not by my might eh [03:44.22]I say e no be my might eh [03:45.44]Na Jehovah dey do am eh [03:47.03]Everything I get for this life eh [03:49.00]Whether you like am oh-oh [03:51.01]Whether you no like am eh eh [03:53.22]Timaya don blow oh-oh [03:55.78]I don kpolongo [03:57.51]Everybody say you like am oh-oh [04:00.09]Whether you no like am eh-eh [04:02.30]Me I don blow I don blow I don blow [04:04.29]I don blow I don blow [04:06.27]Man I don blow you can't stop me [04:08.46]I'm a moving train man [04:09.41]I move I move I move [04:11.13]I keep moving moving [04:15.01]Chai everybody say [04:16.47]You cannot stop me eh [04:18.77]You no go fit stop me eh [04:20.77]I'm a moving train eh [04:23.00]I'm sent by God to tell una eh ah [04:26.85]Everybody just thanks eh thank you [04:29.01]Everybody just flex eh thank you
LRC动态歌词下载
[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com[00:00.17]I Don Blow - Timaya/Shayo Pisanta
[00:02.37]Ah
[00:02.72]Ah
[00:03.25]Ah
[00:03.75]Ah
[00:04.42]Check this one
[00:04.95]Check this one
[00:05.55]Check this one
[00:06.44]Everybody-body-body-body-body-body-body
[00:08.48]Uru ga gbu mmadu le
[00:10.26]I don come again oh
[00:12.47]Timaya match up the place oh
[00:14.49]Place oh
[00:15.22]Oh-oh oh-oh chai
[00:18.34]Everybody say
[00:19.25]Well I say na who be the baga
[00:21.25]Who be the baga
[00:21.88]Everybody say na who be the maga
[00:23.79]Eh-eh eh-eh oh-oh
[00:26.96]Everybody everybody say
[00:28.37]See
[00:28.75]I don show I don show
[00:30.59]Aproko people I won make una know
[00:32.88]See all the way from Port Harcourt
[00:35.07]I break into their Lagos market
[00:37.46]See some people don dey vex
[00:39.43]Eh my brother man
[00:40.36]Me I come here to flex
[00:42.05]See it's the gift and the grace eh
[00:44.33]Why I blow today na by Him grace eh
[00:46.56]Some people want to write about me
[00:48.67]Everybody say we all na human being
[00:50.88]Sotey dem say I dey smoke marijuana
[00:53.34]This marijuana don make me dey hammer
[00:56.17]I get one tory for you eh
[00:58.09]I go dey sing and everybody go dance eh
[00:59.85]Everybody go dey dance eh
[01:00.61]But I get one thing for you
[01:02.26]Everybody dance eh
[01:03.15]Oh-oh oh-oh
[01:04.15]Whether you like am
[01:05.17]Everybody dance eh
[01:06.68]Whether you no like am
[01:07.55]Everybody dance eh
[01:08.74]Timaya don blow oh-oh
[01:11.28]I don blow oh-oh
[01:13.41]Whether you like am
[01:14.41]Everybody dance eh
[01:15.57]Whether you no like am oh-oh
[01:17.89]Timaya don kpolongo
[01:19.15]Timaya don kpolongo eh
[01:20.34]I don kpolongo
[01:21.21]Timaya don kpolongo eh
[01:22.69]See some say I too
[01:23.90]Dey big up my chest
[01:25.19]Everybody just begin to confess
[01:27.47]Anywhere I waka go
[01:28.62]Dem say I be the best
[01:29.56]Hey my brother man
[01:30.55]My style is different from the rest
[01:32.06]Eh egberi papa one of Bayelsa
[01:34.62]Anytime I enter enemies dey scamper
[01:36.87]Eh eh na fire fire eh
[01:38.88]Mama and papa wanna kpaya kpaya eh chai
[01:41.53]If na lie them know me wella
[01:43.70]Everybody make una stroll to Bayelsa
[01:46.31]Make you ask Goodluck Jonathan
[01:48.17]Timipre Sylva na me be the master
[01:50.79]I came and I saw and I conquered
[01:52.94]I decide to change my name to Timaya
[01:54.98]Yaba Alaba the king of commercial
[01:57.41]Eh chai King of commercial
[01:59.17]Whether you like am
[02:00.34]Everybody dance eh
[02:01.74]Whether you no like am
[02:02.53]Everybody dance eh
[02:03.47]Timaya don blow oh-oh
[02:05.92]Me I don blow blow blow
[02:07.99]Everybody say you like am
[02:09.25]Everybody dance eh
[02:10.38]Whether you no like am
[02:12.54]Timaya don blow oh-oh
[02:15.30]I don kpolongo oh-oh
[02:17.18]Everybody say
[02:17.98]I make many artists
[02:18.90]Go back to their city
[02:20.22]Write better rhyme
[02:21.09]And do better beat chai
[02:22.63]Everybody I'm physically fit
[02:24.57]Musically my guy I swear I dey fit
[02:26.66]Wahala dey
[02:27.76]Make I give you some lectures
[02:29.38]Musically my guy na me be professor
[02:31.78]Eh everybody hip-hop hurray
[02:33.84]Dem mama dem mama Chineke me
[02:36.23]Shayo master give them the magic
[02:38.46]Shayo be santa
[02:39.46]Give them the magic eh
[02:40.87]Robo robo shikaraba
[02:41.98]Dengo robo nibo robo
[02:42.94]Shikaraba dibaraba eh ah
[02:45.28]I say shayo master
[02:46.48]Give them the magic
[02:47.65]Show dem give dem
[02:48.66]Show dem the magic eh
[02:49.97]Riba raba ribaraba
[02:51.03]Senkerebe ribayaba
[02:52.07]Shapuriba sankanda reyan
[02:53.81]Whether you like am eh eh
[02:56.08]Whether you no like am eh eh
[02:58.36]Timaya don blow oh-oh
[03:00.60]Me I don blow blow Chineke me
[03:03.53]You like am oh-oh
[03:05.19]Whether you no like am eh-eh
[03:07.52]Timaya don kpolongo oh-oh
[03:10.63]Kpolongo oh-oh
[03:12.39]See some people say
[03:13.45]Make I start collabo
[03:14.76]But dem no know say
[03:15.73]Collabo follow for promo
[03:17.27]Dem say make I try to
[03:18.40]Come out with my own
[03:19.28]So that everybody go
[03:20.38]Know say me I be pro eh
[03:22.00]Dem say me I no go
[03:23.09]Fit do am again eh
[03:24.35]I don come to put
[03:25.32]Bad belle to shame eh
[03:26.57]Chai I dey come with the hook
[03:28.50]The next thing everybody
[03:29.71]Go call me a crook chai
[03:31.36]It's not by my power eh
[03:32.76]It's not by my power eh
[03:33.82]It's not by my might eh
[03:34.79]I say it's not by my might eh
[03:36.02]Na Jehovah dey do am eh
[03:37.78]Na me be my ogologonma my God eh
[03:40.49]I say not by my power eh
[03:41.74]I say e no be my power eh
[03:43.06]It's not by my might eh
[03:44.22]I say e no be my might eh
[03:45.44]Na Jehovah dey do am eh
[03:47.03]Everything I get for this life eh
[03:49.00]Whether you like am oh-oh
[03:51.01]Whether you no like am eh eh
[03:53.22]Timaya don blow oh-oh
[03:55.78]I don kpolongo
[03:57.51]Everybody say you like am oh-oh
[04:00.09]Whether you no like am eh-eh
[04:02.30]Me I don blow I don blow I don blow
[04:04.29]I don blow I don blow
[04:06.27]Man I don blow you can't stop me
[04:08.46]I'm a moving train man
[04:09.41]I move I move I move
[04:11.13]I keep moving moving
[04:15.01]Chai everybody say
[04:16.47]You cannot stop me eh
[04:18.77]You no go fit stop me eh
[04:20.77]I'm a moving train eh
[04:23.00]I'm sent by God to tell una eh ah
[04:26.85]Everybody just thanks eh thank you
[04:29.01]Everybody just flex eh thank you



















