搜索成功 √ 返回继续
音乐地址
下载链接
音乐ID
音乐歌词
音乐名称
音乐作者
当前位置:首页 >> Timaya、Sayo Pisanta >> Timaya、Sayo Pisanta《I Don Blow》[MP3_LRC]
[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com  [00:00.13]I Don Blow - Timaya/Sayo Pisanta [00:14.37]Ah ah [00:16.30]Check this one [00:16.86]Check this one [00:18.10]Everybody-body-body-body-body-body-body [00:20.45]Uru ga gbu mmadu le [00:22.21]I don come again oh [00:24.29]Timaya match up the place oh [00:26.38]Oh-oh oh-oh chai [00:30.46]Everybody say [00:31.20]Well I say na who be the baga [00:33.15]Everybody say na who be the maga [00:35.51]Eh-eh eh-eh oh-oh [00:38.72]Everybody everybody say [00:40.65]I don show I don show [00:42.28]Aproko people I won make una know [00:44.62]See all the way from Port Harcourt [00:46.84]I break into their Lagos market [00:49.16]See some people don dey vex [00:51.17]Eh my brother man [00:52.04]Me I come here to flex [00:53.77]See it's the gift and the grace eh [00:56.16]Why I blow today na by him grace eh [00:58.60]Some people want to write about me [01:00.57]Everybody say we all na human being [01:02.87]Sotey dem say I dey smoke marijuana [01:04.88]This marijuana don make me dey hammer [01:07.67]I get one tory for you eh [01:09.84]I go dey sing and everybody go dance eh [01:12.64]One thing for you [01:16.11]Whether you like am oh-oh [01:18.35]Whether you no like am oh-oh [01:20.47]Everybody dance eh [01:22.86]I don blow oh-oh [01:25.14]Whether you like am oh-oh [01:27.30]Whether you no like am oh-oh [01:29.54]Timaya don kpolongo oh-oh [01:32.03]Timaya don kpolongo eh [01:34.67]See some say I too [01:35.89]Dey big up my chest [01:36.97]Everybody just begin to confess [01:39.29]Anywhere I waka go dem say [01:40.74]I be the best [01:41.56]Hey my brother man my style [01:42.88]Is different from the rest [01:43.93]Eh egberi papa one of Bayelsa [01:46.34]Anytime I enter enemies dey scamper [01:48.65]Eh eh na fire fire eh [01:50.58]Mama and papa wanna kpaya kpaya eh chai [01:53.34]If na lie them know me wella [01:55.44]Everybody make una stroll to Bayelsa [01:57.98]Make you ask Goodluck Jonathan [01:59.99]Timipre Sylva na me be the master [02:02.55]I came and I saw and I conquered [02:04.71]I decide to change my name to Timaya [02:06.71]Yaba Alaba the king of commercial [02:09.17]Eh chai King of commercial [02:11.33]Whether you like am oh-oh [02:13.07]Whether you no like am oh-oh [02:15.34]Timaya don blow oh-oh [02:17.64]Me I don blow blow blow [02:19.72]Everybody say you like am oh-oh [02:22.14]Whether you no like am oh-oh [02:24.51]Timaya don blow oh-oh [02:26.78]I don kpolongo oh-oh [02:29.79]I make many artists go [02:31.02]Back to their city [02:31.95]Write better rhyme and [02:33.12]Do better beat chai [02:34.37]Everybody I'm physically fit [02:36.31]Musically my guy I swear I dey fit [02:39.54]Make I give you some lectures [02:40.89]Musically my guy na me be professor [02:43.51]Eh everybody hip-hop hurray [02:45.57]Dem mama dem mama Chineke me [02:48.18]Shayo master give them the magic [02:50.29]Shayo be santa [02:51.18]Give them the magic eh [02:52.63]Robo robo shikaraba [02:53.62]Dengo robo nibo robo [02:54.58]Shikaraba dibaraba eh ah [02:56.99]I say shayo master [02:58.20]Give them the magic [02:59.27]Show dem give dem [03:00.43]Show dem the magic eh [03:01.83]Riba raba ribaraba [03:02.72]Senkerebe ribayaba [03:03.88]Shapuriba [03:04.46]Satanda [03:05.93]Whether you like am eh eh [03:07.83]Whether you no like am eh eh [03:10.10]Timaya don blow oh-oh [03:12.38]Me I don blow blow Chineke me [03:15.31]You like am oh-oh [03:16.99]Whether you no like am eh-eh [03:19.23]Timaya don kpolongo oh-oh [03:22.36]Kpolongo oh-oh [03:23.84]Wala seya si [03:24.63]Some people say make [03:25.36]I start collabo [03:26.59]But dem no know say [03:27.46]Collabo follow for promo [03:28.88]Dem say make I try to [03:30.25]Come out with my own [03:31.24]So that everybody go [03:32.13]Know say me I be pro eh [03:33.81]Dem say me I no go fit [03:34.99]Do am again eh [03:36.03]I don come to put bad belle to shame eh [03:38.40]Chai I dey come with the hook [03:40.38]The next thing everybody [03:41.38]Go call me a crook chai [03:43.06]It's not by my power eh [03:44.63]It's not by my power eh [03:45.85]It's not by my might eh [03:46.69]I say it's not by my might eh [03:47.91]Na Jehovah dey do am eh [03:49.52]Na me be my ogologonma my God eh [03:52.22]I say not by my power eh [03:54.40]It's not by my might eh [03:56.80]Na Jehovah dey do am eh [03:58.77]Everything I get for this life eh [04:00.93]Whether you like am oh-oh [04:02.86]Whether you no like am eh eh [04:04.96]Timaya don blow oh-oh [04:07.54]I don kpolongo oh [04:09.21]Everybody say you like am oh-oh [04:11.83]Whether you no like am eh-eh [04:14.01]Me I don blow I don blow [04:15.80]I don blow I don blow I don blow [04:18.22]Man I don blow you can't stop me [04:20.15]I'm a moving train man [04:21.22]I move I move I move [04:22.84]I keep moving moving [04:26.54]Chai everybody say [04:28.30]You cannot stop me eh [04:30.75]You no go fit stop me eh [04:32.62]I'm a moving train eh [04:34.63]I'm sent by God to tell una eh ah [04:38.51]Everybody just thanks eh thank you [04:40.66]Everybody just flex eh thank you 

LRC动态歌词下载

[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com
[00:00.13]I Don Blow - Timaya/Sayo Pisanta
[00:14.37]Ah ah
[00:16.30]Check this one
[00:16.86]Check this one
[00:18.10]Everybody-body-body-body-body-body-body
[00:20.45]Uru ga gbu mmadu le
[00:22.21]I don come again oh
[00:24.29]Timaya match up the place oh
[00:26.38]Oh-oh oh-oh chai
[00:30.46]Everybody say
[00:31.20]Well I say na who be the baga
[00:33.15]Everybody say na who be the maga
[00:35.51]Eh-eh eh-eh oh-oh
[00:38.72]Everybody everybody say
[00:40.65]I don show I don show
[00:42.28]Aproko people I won make una know
[00:44.62]See all the way from Port Harcourt
[00:46.84]I break into their Lagos market
[00:49.16]See some people don dey vex
[00:51.17]Eh my brother man
[00:52.04]Me I come here to flex
[00:53.77]See it's the gift and the grace eh
[00:56.16]Why I blow today na by him grace eh
[00:58.60]Some people want to write about me
[01:00.57]Everybody say we all na human being
[01:02.87]Sotey dem say I dey smoke marijuana
[01:04.88]This marijuana don make me dey hammer
[01:07.67]I get one tory for you eh
[01:09.84]I go dey sing and everybody go dance eh
[01:12.64]One thing for you
[01:16.11]Whether you like am oh-oh
[01:18.35]Whether you no like am oh-oh
[01:20.47]Everybody dance eh
[01:22.86]I don blow oh-oh
[01:25.14]Whether you like am oh-oh
[01:27.30]Whether you no like am oh-oh
[01:29.54]Timaya don kpolongo oh-oh
[01:32.03]Timaya don kpolongo eh
[01:34.67]See some say I too
[01:35.89]Dey big up my chest
[01:36.97]Everybody just begin to confess
[01:39.29]Anywhere I waka go dem say
[01:40.74]I be the best
[01:41.56]Hey my brother man my style
[01:42.88]Is different from the rest
[01:43.93]Eh egberi papa one of Bayelsa
[01:46.34]Anytime I enter enemies dey scamper
[01:48.65]Eh eh na fire fire eh
[01:50.58]Mama and papa wanna kpaya kpaya eh chai
[01:53.34]If na lie them know me wella
[01:55.44]Everybody make una stroll to Bayelsa
[01:57.98]Make you ask Goodluck Jonathan
[01:59.99]Timipre Sylva na me be the master
[02:02.55]I came and I saw and I conquered
[02:04.71]I decide to change my name to Timaya
[02:06.71]Yaba Alaba the king of commercial
[02:09.17]Eh chai King of commercial
[02:11.33]Whether you like am oh-oh
[02:13.07]Whether you no like am oh-oh
[02:15.34]Timaya don blow oh-oh
[02:17.64]Me I don blow blow blow
[02:19.72]Everybody say you like am oh-oh
[02:22.14]Whether you no like am oh-oh
[02:24.51]Timaya don blow oh-oh
[02:26.78]I don kpolongo oh-oh
[02:29.79]I make many artists go
[02:31.02]Back to their city
[02:31.95]Write better rhyme and
[02:33.12]Do better beat chai
[02:34.37]Everybody I'm physically fit
[02:36.31]Musically my guy I swear I dey fit
[02:39.54]Make I give you some lectures
[02:40.89]Musically my guy na me be professor
[02:43.51]Eh everybody hip-hop hurray
[02:45.57]Dem mama dem mama Chineke me
[02:48.18]Shayo master give them the magic
[02:50.29]Shayo be santa
[02:51.18]Give them the magic eh
[02:52.63]Robo robo shikaraba
[02:53.62]Dengo robo nibo robo
[02:54.58]Shikaraba dibaraba eh ah
[02:56.99]I say shayo master
[02:58.20]Give them the magic
[02:59.27]Show dem give dem
[03:00.43]Show dem the magic eh
[03:01.83]Riba raba ribaraba
[03:02.72]Senkerebe ribayaba
[03:03.88]Shapuriba
[03:04.46]Satanda
[03:05.93]Whether you like am eh eh
[03:07.83]Whether you no like am eh eh
[03:10.10]Timaya don blow oh-oh
[03:12.38]Me I don blow blow Chineke me
[03:15.31]You like am oh-oh
[03:16.99]Whether you no like am eh-eh
[03:19.23]Timaya don kpolongo oh-oh
[03:22.36]Kpolongo oh-oh
[03:23.84]Wala seya si
[03:24.63]Some people say make
[03:25.36]I start collabo
[03:26.59]But dem no know say
[03:27.46]Collabo follow for promo
[03:28.88]Dem say make I try to
[03:30.25]Come out with my own
[03:31.24]So that everybody go
[03:32.13]Know say me I be pro eh
[03:33.81]Dem say me I no go fit
[03:34.99]Do am again eh
[03:36.03]I don come to put bad belle to shame eh
[03:38.40]Chai I dey come with the hook
[03:40.38]The next thing everybody
[03:41.38]Go call me a crook chai
[03:43.06]It's not by my power eh
[03:44.63]It's not by my power eh
[03:45.85]It's not by my might eh
[03:46.69]I say it's not by my might eh
[03:47.91]Na Jehovah dey do am eh
[03:49.52]Na me be my ogologonma my God eh
[03:52.22]I say not by my power eh
[03:54.40]It's not by my might eh
[03:56.80]Na Jehovah dey do am eh
[03:58.77]Everything I get for this life eh
[04:00.93]Whether you like am oh-oh
[04:02.86]Whether you no like am eh eh
[04:04.96]Timaya don blow oh-oh
[04:07.54]I don kpolongo oh
[04:09.21]Everybody say you like am oh-oh
[04:11.83]Whether you no like am eh-eh
[04:14.01]Me I don blow I don blow
[04:15.80]I don blow I don blow I don blow
[04:18.22]Man I don blow you can't stop me
[04:20.15]I'm a moving train man
[04:21.22]I move I move I move
[04:22.84]I keep moving moving
[04:26.54]Chai everybody say
[04:28.30]You cannot stop me eh
[04:30.75]You no go fit stop me eh
[04:32.62]I'm a moving train eh
[04:34.63]I'm sent by God to tell una eh ah
[04:38.51]Everybody just thanks eh thank you
[04:40.66]Everybody just flex eh thank you

更新时间:2018-12-29 所属语言:其他 所属歌手:Timaya、Sayo Pisanta 所属专辑:Grind Time For Pimpin Vol, 13

温馨提示:本站不存储任何音频,版权均属于各音乐门户,如果无意侵犯了你的权益请通过底部联系我们

推荐音乐

最新歌单

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们删除,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理删除!90听吧 

90听吧-免费MP3下载|流行DJ舞曲|抖音热门歌曲|网络热门歌曲|酷狗音乐排行 联系邮箱171089919@qq.com

点击下载标准MP3

下载高品完整MP3

如下载音乐出现空白
换其他浏览器可解决

输入口令开通高品质无损完整音乐