[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com [00:00.50]Ladies and gentlemen [00:01.48]Gentlemen gentlemen gentlemen [00:02.85]K-Solo special Egbere Papa 1 Bayelsa [00:05.76]Everybody everybody everybody say [00:08.66]Eh eh eh [00:09.78]Everybody everybody everybody say [00:12.05]Oh iyo iyo iyo iyo iyo [00:14.81]Iyo iyo iyo iyo iyo [00:17.66]Iyo iyo [00:19.12]Papa iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya [00:22.88]Mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya [00:26.77]Brother iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya [00:30.60]Who kili dem mama eh eh [00:32.60]Dem don kill dem mama eh eh [00:34.72]Who killi dem mama eh eh [00:35.97]As in dem don kill dem mama eh eh chai [00:38.98]The way we dey today [00:40.41]My brother we gat to dey love one another eh eh [00:42.77]Make una use una heart before [00:44.47]We go start to dey kill ourself eh [00:46.79]E dey pain me gaga eh [00:48.56]Make una use our head eh [00:50.47]E dey pain me wellu wellu eh [00:52.43]Nigeria people den now one day [00:54.50]When Calabar go dey marry Yoruba [00:56.26]Na so e suppose to dey be eh [00:58.22]When Bayelsa go dey love Hausa [00:59.99]Na so e suppose to dey be eh [01:02.02]Na you be my throwey throwey [01:04.01]Na you be my pinaro pinaro [01:05.96]Make una use una head una head [01:07.86]Nigeria people I warn say [01:09.56]My mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya [01:13.24]My mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya [01:17.19]Papa iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya [01:20.98]Who kili dem mama eh eh [01:23.14]Dem don killi mama eh eh [01:24.87]Who kili dem mama eh eh [01:26.66]As in dem don kill dem mama eh eh [01:28.86]Chai [01:29.40]Oooohhhhh [01:33.38]Oooohhhhh [01:33.80]Oooohhhhh [01:35.27]Timaya Timaya don come again chai [01:37.22]The way e be today my brother [01:38.91]We get to dey love one another eh [01:41.01]The way we be today my brother [01:42.69]We get to dey show love each other eh [01:44.76]We no need kidnapping eh [01:46.69]I don tell una finish eh [01:48.59]We no need to dey fight eh [01:50.45]Make una you use una heart eh [01:52.46]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me gaga eh [01:56.30]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me wellu wellu eh [02:00.28]Na you be my throwey throwey [02:02.10]Na you be my pinaro pinaro [02:04.01]Make una use una head una head [02:05.90]Nigeria people and I warn say [02:07.45]My mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya eh [02:11.80]Yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya eh [02:15.68]Yankulu yankulu yayankuyaku yankulu yankulu ya [02:19.27]Everybody dem mama eh eh [02:21.36]Who killi dem mama eh eh [02:22.43]I swear dem don killi dem mama eh eh [02:24.83]Who killi dem mama eh eh [02:26.94]Chai [02:27.48]Oooohhhhh [02:31.45]Eeeehhhhh [02:35.72]Whether you be governor make you do your work eh [02:39.25]Whether you be president make una work well eh [02:42.86]Whether you be police my brother [02:44.65]Make you dey stop to dey thief eh [02:46.74]Stop to dey collect the bribe o [02:48.56]Make una use una head eh [02:50.53]Make una stop to dey kill my brother [02:52.43]My people make una wise o [02:54.87]Whether you be Calabar [02:56.66]Abi na Yoruba eh [02:58.53]And you be Edo my people o [03:00.17]Make una learn to love eh [03:02.33]E no get plenty for this one [03:03.77]Na say we all na one eh [03:06.12]Make una use una head eh [03:07.93]Make you dey stop to dey thief eh [03:09.95]Make una stop to dey fight eh [03:11.81]My people make una wise o [03:13.78]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me gaga eh [03:17.54]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me wellu wellu eh [03:21.50]Na you be my throwey throwey throwey throwey throwey [03:24.97]Eh eh chai [03:27.23]Ehn thank you very much [03:28.06]Eh everybody now one love men it's a true story [03:31.32]Learn to love yourself wa
LRC动态歌词下载
[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com[00:00.50]Ladies and gentlemen
[00:01.48]Gentlemen gentlemen gentlemen
[00:02.85]K-Solo special Egbere Papa 1 Bayelsa
[00:05.76]Everybody everybody everybody say
[00:08.66]Eh eh eh
[00:09.78]Everybody everybody everybody say
[00:12.05]Oh iyo iyo iyo iyo iyo
[00:14.81]Iyo iyo iyo iyo iyo
[00:17.66]Iyo iyo
[00:19.12]Papa iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya
[00:22.88]Mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya
[00:26.77]Brother iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya
[00:30.60]Who kili dem mama eh eh
[00:32.60]Dem don kill dem mama eh eh
[00:34.72]Who killi dem mama eh eh
[00:35.97]As in dem don kill dem mama eh eh chai
[00:38.98]The way we dey today
[00:40.41]My brother we gat to dey love one another eh eh
[00:42.77]Make una use una heart before
[00:44.47]We go start to dey kill ourself eh
[00:46.79]E dey pain me gaga eh
[00:48.56]Make una use our head eh
[00:50.47]E dey pain me wellu wellu eh
[00:52.43]Nigeria people den now one day
[00:54.50]When Calabar go dey marry Yoruba
[00:56.26]Na so e suppose to dey be eh
[00:58.22]When Bayelsa go dey love Hausa
[00:59.99]Na so e suppose to dey be eh
[01:02.02]Na you be my throwey throwey
[01:04.01]Na you be my pinaro pinaro
[01:05.96]Make una use una head una head
[01:07.86]Nigeria people I warn say
[01:09.56]My mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya
[01:13.24]My mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya
[01:17.19]Papa iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya
[01:20.98]Who kili dem mama eh eh
[01:23.14]Dem don killi mama eh eh
[01:24.87]Who kili dem mama eh eh
[01:26.66]As in dem don kill dem mama eh eh
[01:28.86]Chai
[01:29.40]Oooohhhhh
[01:33.38]Oooohhhhh
[01:33.80]Oooohhhhh
[01:35.27]Timaya Timaya don come again chai
[01:37.22]The way e be today my brother
[01:38.91]We get to dey love one another eh
[01:41.01]The way we be today my brother
[01:42.69]We get to dey show love each other eh
[01:44.76]We no need kidnapping eh
[01:46.69]I don tell una finish eh
[01:48.59]We no need to dey fight eh
[01:50.45]Make una you use una heart eh
[01:52.46]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me gaga eh
[01:56.30]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me wellu wellu eh
[02:00.28]Na you be my throwey throwey
[02:02.10]Na you be my pinaro pinaro
[02:04.01]Make una use una head una head
[02:05.90]Nigeria people and I warn say
[02:07.45]My mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya eh
[02:11.80]Yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya eh
[02:15.68]Yankulu yankulu yayankuyaku yankulu yankulu ya
[02:19.27]Everybody dem mama eh eh
[02:21.36]Who killi dem mama eh eh
[02:22.43]I swear dem don killi dem mama eh eh
[02:24.83]Who killi dem mama eh eh
[02:26.94]Chai
[02:27.48]Oooohhhhh
[02:31.45]Eeeehhhhh
[02:35.72]Whether you be governor make you do your work eh
[02:39.25]Whether you be president make una work well eh
[02:42.86]Whether you be police my brother
[02:44.65]Make you dey stop to dey thief eh
[02:46.74]Stop to dey collect the bribe o
[02:48.56]Make una use una head eh
[02:50.53]Make una stop to dey kill my brother
[02:52.43]My people make una wise o
[02:54.87]Whether you be Calabar
[02:56.66]Abi na Yoruba eh
[02:58.53]And you be Edo my people o
[03:00.17]Make una learn to love eh
[03:02.33]E no get plenty for this one
[03:03.77]Na say we all na one eh
[03:06.12]Make una use una head eh
[03:07.93]Make you dey stop to dey thief eh
[03:09.95]Make una stop to dey fight eh
[03:11.81]My people make una wise o
[03:13.78]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me gaga eh
[03:17.54]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me wellu wellu eh
[03:21.50]Na you be my throwey throwey throwey throwey throwey
[03:24.97]Eh eh chai
[03:27.23]Ehn thank you very much
[03:28.06]Eh everybody now one love men it's a true story
[03:31.32]Learn to love yourself wa



















