搜索成功 √ 返回继续
音乐地址
下载链接
音乐ID
音乐歌词
音乐名称
音乐作者
当前位置:首页 >> Timaya >> Timaya《Yankulu Ya》[MP3_LRC]
[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com  [00:00.10]Yankulu Ya (Dem Mama Remix) - Timaya [00:00.42]Ladies and gentlemen [00:01.40]Gentlemen gentlemen gentlemen [00:02.76]K-Solo special Egbere Papa 1 Bayelsa [00:05.68]Everybody everybody everybody say [00:08.58]Eh eh eh [00:09.70]Everybody everybody everybody say [00:11.96]Oh iyo iyo iyo iyo iyo [00:14.73]Iyo iyo iyo iyo iyo [00:17.58]Iyo iyo [00:19.04]Papa iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya [00:22.80]Mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya [00:26.69]Brother iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya [00:30.52]Who kili dem mama eh eh [00:32.52]Dem don kill dem mama eh eh [00:34.64]Who killi dem mama eh eh [00:35.89]As in dem don kill dem mama eh eh chai [00:38.90]The way we dey today [00:40.33]My brother we gat to dey love one another eh eh [00:42.68]Make una use una heart before [00:44.39]We go start to dey kill ourself eh [00:46.70]E dey pain me gaga eh [00:48.48]Make una use our head eh [00:50.38]E dey pain me wellu wellu eh [00:52.35]Nigeria people den now one day [00:54.42]When Calabar go dey marry Yoruba [00:56.17]Na so e suppose to dey be eh [00:58.13]When Bayelsa go dey love Hausa [00:59.91]Na so e suppose to dey be eh [01:01.94]Na you be my throwey throwey [01:03.93]Na you be my pinaro pinaro [01:05.88]Make una use una head una head [01:07.78]Nigeria people I warn say [01:09.48]My mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya [01:13.16]My mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya [01:17.11]Papa iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya [01:20.90]Who kili dem mama eh eh [01:23.06]Dem don killi mama eh eh [01:24.79]Who kili dem mama eh eh [01:26.57]As in dem don kill dem mama eh eh [01:28.77]Chai [01:29.32]Oooohhhhh [01:33.29]Oooohhhhh [01:33.71]Oooohhhhh [01:35.19]Timaya Timaya don come again chai [01:37.13]The way e be today my brother [01:38.83]We get to dey love one another eh [01:40.93]The way we be today my brother [01:42.61]We get to dey show love each other eh [01:44.68]We no need kidnapping eh [01:46.61]I don tell una finish eh [01:48.50]We no need to dey fight eh [01:50.37]Make una you use una heart eh [01:52.37]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me gaga eh [01:56.22]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me wellu wellu eh [02:00.20]Na you be my throwey throwey [02:02.02]Na you be my pinaro pinaro [02:03.93]Make una use una head una head [02:05.82]Nigeria people and I warn say [02:07.37]My mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya eh [02:11.71]Yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya eh [02:15.59]Yankulu yankulu yayankuyaku yankulu yankulu ya [02:19.19]Everybody dem mama eh eh [02:21.27]Who killi dem mama eh eh [02:22.34]I swear dem don killi dem mama eh eh [02:24.74]Who killi dem mama eh eh [02:26.86]Chai [02:27.39]Oooohhhhh [02:31.37]Eeeehhhhh [02:35.64]Whether you be governor make you do your work eh [02:39.17]Whether you be president make una work well eh [02:42.78]Whether you be police my brother [02:44.56]Make you dey stop to dey thief eh [02:46.66]Stop to dey collect the bribe o [02:48.48]Make una use una head eh [02:50.44]Make una stop to dey kill my brother [02:52.35]My people make una wise o [02:54.79]Whether you be Calabar [02:56.58]Abi na Yoruba eh [02:58.44]And you be Edo my people o [03:00.09]Make una learn to love eh [03:02.25]E no get plenty for this one [03:03.69]Na say we all na one eh [03:06.04]Make una use una head eh [03:07.85]Make you dey stop to dey thief eh [03:09.87]Make una stop to dey fight eh [03:11.72]My people make una wise o [03:13.69]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me gaga eh [03:17.45]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me wellu wellu eh [03:21.41]Na you be my throwey throwey throwey throwey throwey [03:24.88]Eh eh chai [03:27.15]Ehn thank you very much [03:27.98]Eh everybody now one love men it's a true story [03:31.24]Learn to love yourself wa 

LRC动态歌词下载

[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com
[00:00.10]Yankulu Ya (Dem Mama Remix) - Timaya
[00:00.42]Ladies and gentlemen
[00:01.40]Gentlemen gentlemen gentlemen
[00:02.76]K-Solo special Egbere Papa 1 Bayelsa
[00:05.68]Everybody everybody everybody say
[00:08.58]Eh eh eh
[00:09.70]Everybody everybody everybody say
[00:11.96]Oh iyo iyo iyo iyo iyo
[00:14.73]Iyo iyo iyo iyo iyo
[00:17.58]Iyo iyo
[00:19.04]Papa iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya
[00:22.80]Mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya
[00:26.69]Brother iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya
[00:30.52]Who kili dem mama eh eh
[00:32.52]Dem don kill dem mama eh eh
[00:34.64]Who killi dem mama eh eh
[00:35.89]As in dem don kill dem mama eh eh chai
[00:38.90]The way we dey today
[00:40.33]My brother we gat to dey love one another eh eh
[00:42.68]Make una use una heart before
[00:44.39]We go start to dey kill ourself eh
[00:46.70]E dey pain me gaga eh
[00:48.48]Make una use our head eh
[00:50.38]E dey pain me wellu wellu eh
[00:52.35]Nigeria people den now one day
[00:54.42]When Calabar go dey marry Yoruba
[00:56.17]Na so e suppose to dey be eh
[00:58.13]When Bayelsa go dey love Hausa
[00:59.91]Na so e suppose to dey be eh
[01:01.94]Na you be my throwey throwey
[01:03.93]Na you be my pinaro pinaro
[01:05.88]Make una use una head una head
[01:07.78]Nigeria people I warn say
[01:09.48]My mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya
[01:13.16]My mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya
[01:17.11]Papa iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya
[01:20.90]Who kili dem mama eh eh
[01:23.06]Dem don killi mama eh eh
[01:24.79]Who kili dem mama eh eh
[01:26.57]As in dem don kill dem mama eh eh
[01:28.77]Chai
[01:29.32]Oooohhhhh
[01:33.29]Oooohhhhh
[01:33.71]Oooohhhhh
[01:35.19]Timaya Timaya don come again chai
[01:37.13]The way e be today my brother
[01:38.83]We get to dey love one another eh
[01:40.93]The way we be today my brother
[01:42.61]We get to dey show love each other eh
[01:44.68]We no need kidnapping eh
[01:46.61]I don tell una finish eh
[01:48.50]We no need to dey fight eh
[01:50.37]Make una you use una heart eh
[01:52.37]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me gaga eh
[01:56.22]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me wellu wellu eh
[02:00.20]Na you be my throwey throwey
[02:02.02]Na you be my pinaro pinaro
[02:03.93]Make una use una head una head
[02:05.82]Nigeria people and I warn say
[02:07.37]My mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya eh
[02:11.71]Yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya eh
[02:15.59]Yankulu yankulu yayankuyaku yankulu yankulu ya
[02:19.19]Everybody dem mama eh eh
[02:21.27]Who killi dem mama eh eh
[02:22.34]I swear dem don killi dem mama eh eh
[02:24.74]Who killi dem mama eh eh
[02:26.86]Chai
[02:27.39]Oooohhhhh
[02:31.37]Eeeehhhhh
[02:35.64]Whether you be governor make you do your work eh
[02:39.17]Whether you be president make una work well eh
[02:42.78]Whether you be police my brother
[02:44.56]Make you dey stop to dey thief eh
[02:46.66]Stop to dey collect the bribe o
[02:48.48]Make una use una head eh
[02:50.44]Make una stop to dey kill my brother
[02:52.35]My people make una wise o
[02:54.79]Whether you be Calabar
[02:56.58]Abi na Yoruba eh
[02:58.44]And you be Edo my people o
[03:00.09]Make una learn to love eh
[03:02.25]E no get plenty for this one
[03:03.69]Na say we all na one eh
[03:06.04]Make una use una head eh
[03:07.85]Make you dey stop to dey thief eh
[03:09.87]Make una stop to dey fight eh
[03:11.72]My people make una wise o
[03:13.69]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me gaga eh
[03:17.45]Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me wellu wellu eh
[03:21.41]Na you be my throwey throwey throwey throwey throwey
[03:24.88]Eh eh chai
[03:27.15]Ehn thank you very much
[03:27.98]Eh everybody now one love men it's a true story
[03:31.24]Learn to love yourself wa

更新时间:2012-06-21 所属语言:其他 所属歌手:Timaya 所属专辑:Best Of Timaya (Explicit)

温馨提示:本站不存储任何音频,版权均属于各音乐门户,如果无意侵犯了你的权益请通过底部联系我们

推荐音乐

最新歌单

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们删除,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理删除!90听吧 

90听吧-免费MP3下载|流行DJ舞曲|抖音热门歌曲|网络热门歌曲|酷狗音乐排行 联系邮箱171089919@qq.com

点击下载标准MP3

下载高品完整MP3

如下载音乐出现空白
换其他浏览器可解决

输入口令开通高品质无损完整音乐