[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com [00:09.19]Say some people dey wey never see food to chop oh [00:14.12]While some dey pray to [00:15.52]God make their make their hustle they pay [00:18.88]Say some people dey wey never see cloth to wear oh [00:23.93]While some dey try everytime to bring my success down [00:28.64]Say baba God oh [00:30.14]Make you no turn your back on us oh God abeg [00:33.67]Make everything nmarama [00:34.98]Make everything just dey good for us oh [00:38.23]Say baba God oh [00:39.77]Make you dey shine your light on us oh [00:42.43]Shine your light [00:43.24]Make everything nmarama [00:44.61]Make everything just dey good for us oh [00:48.15]Unlimited success na im I want yeah yeah [00:52.01]Na im we want oh [00:53.38]Unlimited favour na im I want yeah yeah [00:56.78]Na im we need oh [00:58.22]Unlimited blessing na im I want yeah yeah [01:01.72]Na im I want oh [01:03.22]Unlimited breakthrough na im I want yeah yeah [01:06.69]Na im we need oh [01:08.59]Na where man work man go chop [01:10.74]I no go work make another man chop [01:13.08]I pray to God I pay my tithe on top [01:15.54]Say if bless me put jara on top oh eh [01:18.30]This life we are leaving is a wicked world [01:21.32]Is a wicked world [01:23.47]I must to hustle to get the paper [01:26.11]Back then them be tell me later [01:28.30]When I dey suffer say you no call me [01:30.37]Now I dey enjoy say u wan near me [01:32.95]Shebi na that say boy wey una say [01:36.10]Him no go make am oh [01:38.38]Ou'n toju mi ti ri ha [01:40.83]Enu o ole sò [01:42.93]Ou'n toju mi ti ri ha o [01:46.14]Ye ye ye ye [01:47.18]Say some people dey wey never see food to chop oh [01:51.09]While some dey pray to [01:52.54]God make their make their hustle they pay [01:56.02]Say some people dey wey never see cloth to wear oh [02:00.86]While some dey try everytime to bring my success down [02:05.59]Say baba God oh [02:07.14]Make you no turn your back on us oh God abeg [02:10.66]Make everything nmarama [02:11.98]Make everything just dey good for us oh [02:15.13]Say baba God oh [02:16.73]Make you dey shine your light on us oh shine your light [02:20.30]Make everything nmarama [02:21.64]Make everything just dey good for us oh [02:25.09]See unlimited success na im I want yeah yeah [02:29.03]Na im we want oh [02:30.31]Unlimited favour na im I want yeah yeah [02:33.90]Na im we need oh [02:35.17]Unlimited blessing na im I want yeah yeah [02:38.87]Na im we want oh [02:40.12]Unlimited breakthrough na im I want yeah yeah [02:43.59]Na im we need oh [02:44.81]Say baba God [02:46.29]No let dem laugh us [02:48.03]No let dem yab us [02:49.67]Make the blessing plenty [02:50.67]Make e no get bus stop [02:54.09]Say suffer plenty for this country [02:56.63]Baba God anoint my destiny [02:59.23]I no wan no I wan live into poverty [03:01.48]We want to rich till eternity yeah [03:04.95]Good life soft life ye [03:07.12]Star life enjoy life yeah [03:09.80]Say unlimited blessing [03:11.29]Unlimited favour na im we want o [03:14.71]Good life soft life ye [03:16.82]Star life enjoy life yeah [03:19.45]Say unlimited blessing [03:20.88]Unlimited favour na im I want [03:23.25]See unlimited success na im I want yeah yeah [03:27.11]Na im we want oh [03:28.58]Unlimited favour na im I want yeah yeah [03:31.90]Na im we need oh [03:33.24]Unlimited blessing na im I want yeah yeah [03:36.63]Na im I want oh [03:38.03]Unlimited breakthrough na im I want yeah yeah [03:41.69]Na im we need oh
LRC动态歌词下载
[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com[00:09.19]Say some people dey wey never see food to chop oh
[00:14.12]While some dey pray to
[00:15.52]God make their make their hustle they pay
[00:18.88]Say some people dey wey never see cloth to wear oh
[00:23.93]While some dey try everytime to bring my success down
[00:28.64]Say baba God oh
[00:30.14]Make you no turn your back on us oh God abeg
[00:33.67]Make everything nmarama
[00:34.98]Make everything just dey good for us oh
[00:38.23]Say baba God oh
[00:39.77]Make you dey shine your light on us oh
[00:42.43]Shine your light
[00:43.24]Make everything nmarama
[00:44.61]Make everything just dey good for us oh
[00:48.15]Unlimited success na im I want yeah yeah
[00:52.01]Na im we want oh
[00:53.38]Unlimited favour na im I want yeah yeah
[00:56.78]Na im we need oh
[00:58.22]Unlimited blessing na im I want yeah yeah
[01:01.72]Na im I want oh
[01:03.22]Unlimited breakthrough na im I want yeah yeah
[01:06.69]Na im we need oh
[01:08.59]Na where man work man go chop
[01:10.74]I no go work make another man chop
[01:13.08]I pray to God I pay my tithe on top
[01:15.54]Say if bless me put jara on top oh eh
[01:18.30]This life we are leaving is a wicked world
[01:21.32]Is a wicked world
[01:23.47]I must to hustle to get the paper
[01:26.11]Back then them be tell me later
[01:28.30]When I dey suffer say you no call me
[01:30.37]Now I dey enjoy say u wan near me
[01:32.95]Shebi na that say boy wey una say
[01:36.10]Him no go make am oh
[01:38.38]Ou'n toju mi ti ri ha
[01:40.83]Enu o ole sò
[01:42.93]Ou'n toju mi ti ri ha o
[01:46.14]Ye ye ye ye
[01:47.18]Say some people dey wey never see food to chop oh
[01:51.09]While some dey pray to
[01:52.54]God make their make their hustle they pay
[01:56.02]Say some people dey wey never see cloth to wear oh
[02:00.86]While some dey try everytime to bring my success down
[02:05.59]Say baba God oh
[02:07.14]Make you no turn your back on us oh God abeg
[02:10.66]Make everything nmarama
[02:11.98]Make everything just dey good for us oh
[02:15.13]Say baba God oh
[02:16.73]Make you dey shine your light on us oh shine your light
[02:20.30]Make everything nmarama
[02:21.64]Make everything just dey good for us oh
[02:25.09]See unlimited success na im I want yeah yeah
[02:29.03]Na im we want oh
[02:30.31]Unlimited favour na im I want yeah yeah
[02:33.90]Na im we need oh
[02:35.17]Unlimited blessing na im I want yeah yeah
[02:38.87]Na im we want oh
[02:40.12]Unlimited breakthrough na im I want yeah yeah
[02:43.59]Na im we need oh
[02:44.81]Say baba God
[02:46.29]No let dem laugh us
[02:48.03]No let dem yab us
[02:49.67]Make the blessing plenty
[02:50.67]Make e no get bus stop
[02:54.09]Say suffer plenty for this country
[02:56.63]Baba God anoint my destiny
[02:59.23]I no wan no I wan live into poverty
[03:01.48]We want to rich till eternity yeah
[03:04.95]Good life soft life ye
[03:07.12]Star life enjoy life yeah
[03:09.80]Say unlimited blessing
[03:11.29]Unlimited favour na im we want o
[03:14.71]Good life soft life ye
[03:16.82]Star life enjoy life yeah
[03:19.45]Say unlimited blessing
[03:20.88]Unlimited favour na im I want
[03:23.25]See unlimited success na im I want yeah yeah
[03:27.11]Na im we want oh
[03:28.58]Unlimited favour na im I want yeah yeah
[03:31.90]Na im we need oh
[03:33.24]Unlimited blessing na im I want yeah yeah
[03:36.63]Na im I want oh
[03:38.03]Unlimited breakthrough na im I want yeah yeah
[03:41.69]Na im we need oh



















